Friday 1 August 2014

Lyrics: E Dey Sweet Me by Toynne ft Yemy

LYRICS

Chorus: Call and response
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu

Verse 1
C: Papa o, na Your name I dey praise o
R: For the good good things wey you do for me
C: From miry clay You set my feet
R: On the solid rock, na You be Baba
C: Wetin I for do but to shout Your name
Wetin I for do but to sing Your praise
You blessed my life and made me great
God Your rule and reign
R: E dey sweet my belle

Chorus: Call and response
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu

Verse 2
C: Papa o, Your blessings boku for my life o
R: Na only You fit do the things wey You dey do
C: You give me joy and plenty happiness
R: My tears You wiped away and made me strong
C: Wetin I for do but to shout Your name
Wetin I for do but to sing Your praise
You blessed my life and made me great
God Your rule and reign
R: E dey sweet my belle

Chorus: Call and response
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
E dey sweet me, e dey sweet me welu welu / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu

Bridge: Call and response
Your love / E dey sweet me
Your grace / E dey sweet me
Your help / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
Your love / E dey sweet me
Oh Your grace / E dey sweet me
Everyday / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
Your peace / E dey sweet me
Your joy / E dey sweet me
Your care ooooo / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
Your rule / E dey sweet me
Oh Your reign / E dey sweet me
Everyday / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
Mimo Mimo mo yin O o / Mimo Mimo mo yin O o
Ise owo Re yin O o Baba o / Ise owo Re yin O o
Ore t’O se mi batabata / Ore t’O se mi batabata
Ore t’O se mi kamama o e gbo naa / Ore t’O se mi kamama o
Mo ni oore t’O se mi jomiloju o / Ore t’O se mi jomiloju
Ani Ife Re lokan mi o / Ko la fi we o
Your praise / E dey sweet me
Your name / E dey sweet me
Sweet to me ooo / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
O dun mo mi / E dey sweet me
O dun mo mi / E dey sweet me
Maa joba lo eeeee / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
Your help / E dey sweet me
Your grace / E dey sweet me
Sweet to me oooo / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu
Your love / E dey sweet me
Your grace / E dey sweet me
Sweet to me ooooo / E dey sweet me, e dey sweet me welu welu

 Download and Listen to   E Dey Sweet Me by Toynne ft Yemy HERE

No comments:

Post a Comment