Friday 1 August 2014

Lyrics: In Case Of Incasity by Dammy Krane ft Davido

LYRICS

HOOK:
No more sorrow
Dance like no tomorrow
See as people just dey turn up
Omo na the place wey we dey so
Models and shayos…plenty
Everything as follows….plenty

Even little boy don dey man up
Omo na the place wey we dey


CHORUS:
Should in case of incasity
Hold one, fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one
Should in case of incasity
Hold one, baby fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one eh

VERSE 1:
Got the money for the rubber band
E kon be like sey me I rob a bank
All the girls for the boullivan
And I got the drink for turn other hand
Ah god
See this fine lepa, I know that you like better life
See this fine orobo, I know that you like better size
Oya make you show me you fit handle me
Lepa, you fit handle me
Oya make you show me you fit handle me
Orobo, shey you fit handle me

CHORUS:
Should in case of incasity
Hold one, fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one
Should in case of incasity
Hold one, baby fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one eh

Should in case of incasity
Hold one, fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one
Should in case of incasity
Hold one, baby fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one eh

VERSE 2:
Baddest
And I don’t need to commit case
Oya baby come on let’s communicate and I go carry you go date
I go introduce you to Dammy Krane
I’m talking San Tropez
Ain’t no life and it’s okay
Popping bottles like all day
Chilling sipping on rozay
Body sexy like a saxophone
What’s your sign she told me capricorn
Baby girl na you I call my own
You go be my queen or make we go the throne
Let me see you wine, jeje
And we go wine and dine, jeje
It’s me and you for life, jeje
This love go sharp like knife, jeje

HOOK:
No more sorrow
Dance like no tomorrow
See as people just dey turn up
Omo na the place wey we dey so
Models and shayos…plenty
Everything as follows….plenty
Even little boy don dey man up
Omo na the place wey we dey

CHORUS:
Should in case of incasity
Hold one, fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one
Should in case of incasity
Hold one, baby fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one eh

Should in case of incasity
Hold one, fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one
Should in case of incasity
Hold one, baby fight one
Should in case of incasity
The big one, is the ripe one eh

OUTRO:
If lepa dance
She go dance lepa dance
If orobo dance
She go dance orobo dance
Lepa no fit dance orobo dance
Orobo no fit dance lepa dance
Huh omo
Change it for them like a carrot case
Should in case of incasity
Whether you’re chilling in WOTM, Aura,Quilox, or you wan go Escape,
Ah, beware

Download and Listen to In Case Of Incasity by Dammy Krane ft Davido HERE

No comments:

Post a Comment