LYRICS
Ah Every time that they look into my eyes (my eyes)
See as the people just dey smile (dey smile)
I say walai talai e just dey like surprise (surprise)
Because right now everybody love TC

Walai talai I know ah eh
Love me more, love me more, love me more
I go love you well oh

See Omo young king
Omo that’s me Maxing, relaxing,
I’m flashing A bad G, beauty queen in the backseat
You’re with her, she’s rocking fake Versace
And as always I’m here with the girl dem
You can stand still like you’re hearing the anthem
We going crazy, we popping and dancing
2baba no sef say no be small tin
Party dey today
Ngwanu ki zo muje
And we going all the way
And we don’t care what nobody say
Omo all the girls don dey run this way
And the party come dey be like say na stampede dey

Love me more, love me more,

I no dey play games
Baba na my turn
When I come it’s like they put the lights on
Girl doing what I say like I’m Simon
Digging me in Sierra Leone mehn, i be diamond
I no dey mess with these foolish dudes
Tell panadol, shege say na drug abuse
I say na Sunday to Monday
I’ll show you the way no be Ariana Grande

No comments:
Post a Comment