Monday 28 July 2014

Lyrics of Dj Spicey - Ball Out Ft CDQ, Skale & Hakym

Download and Listen to Dj Spicey - Ball Out Ft CDQ, Skale & Hakym

NTRO: 
Ah, call me dj spicey aka spice of the party
No no no no no no…
Masterkraft on the beat


CHORUS:

Uhn yeah
Who let them girls out
I’m the reason all of them ball out
She want to tap out
And she know I gat the knock out
Hmm hmm
I’m the girl dem flavour
All she want is the goddamn flavour
She want to knock out
I’m the girl dem flavour
All she want all she want all she want is the goddamn flavour
Say She want to ball out
Hey!
Say she want to knock out
Hmm hmm
She want to ball out
Le le le le le le le le
Hun
Say she want to knock out
Hey, issokay ah


VERSE 1:
People wey get money don dey enter
All the fine fine kele don dey mental
See my money dey cause gobe
I dey give them order and them dey obey
Those people wey been dey doubt me no remember
Now them kill themselves for my agenda
Na my jam them dey put on replay
Every street every zanga dey halla my name
And the the hotties on the mix in the mix
Dj spicey done better than this
You can tell that I’m a beast, I’m a beast
By the way wey I dey handle my biz
Don’t you know am a man of the year
Na my story dey full everywhere
And na me still dey rule every year
All the haters dey don disappear


CHORUS:
I’m the girl them flavour
All she want is the goddam flavour
She want to knock out
I’m the girl them flavour
All she want all she want all she want is the goddam flavour
Say She want to ball out
Hey!
Say she want to knock out
Hun
She want to ball out
Hun
Say she want to knock out


VERSE 2:
Olowo fe dabira (4ce)
Woos e ma ja mi ni bumper
E de n le mo convoy pelu fender
Aboki shi gate gbagbe gender
Dj spicey wa in the place make we enter
Flow to n gba pata bra
Awon eyan mufasa ace hold it
Ma je ki awon ma’mi ki
CDQ make them go down like shoki
Wo inu motor asap ka lo rocki
O n ball pelu general count ara e lucky
Emi owo gbe mi wo mo fe ball out
Masterkraft ba n pe awon omo kan fall out
CDQ yeah yeah
S to the K, Hakym and Spicey we all out


CHORUS:
I’m the girl them flavour
All she want is the goddam flavour
She want to knock out
I’m the girl them flavour
All she want all she want all she want is the goddam flavour
Say She want to ball out
Hey!
Say she want to knock out
Hun
She want to ball out
Hmm hmm
Say she want to knock out


OUTRO:
Lamba this lamba that yea yea
Dj spicey bring it back yeah
Ye Lamba this lamba that yea yea
Masterkraft on the beat
Say Dj Spicey bring it back.

No comments:

Post a Comment