Thursday 11 September 2014

Lyrics of Yaro Remix by Di’ja ft IcePrince

Lyrics of Yaro Remix by Di’ja ft IcePrince

Lyrics Intro
Mavin!
Tinini tanana
Biko biko n’golo
Am I Rihanna?
Baby na sokoto
Me I’m . . .
My name na Dija
Ah ha yeh
Ah ha yeh
Ah ha yeh
Barap yeh (Yawa)
Don Jazzy (Ice)


Verse 1 (Ice Prince)
Aboki dangata
Icey prince dan mata
I’m making my money
Dey hating on me
Suka chain dan banza
Because say I lucky di lucky
Some people dey talkie like turkey
My baby is dear dear
She know say her bobo na shoki di shoki (No problem)
And I no dey too carry am waka
Cus man dem ah stare at the baka
She dey ragga dey regge dey ragga
Dey enter the place with her shegen swagga
All dem ah need is loving
I put nothing else up above and (Swagga Swagga)
Aii yeh Yaro
Aii yeh Claro

Chorus (x2)
You thief my heart o (Yaro)
Bust my brain ni (Yaro)
Smooth criminal (Yaro)
I just dey love you (Yaro)
I no dey paro (Yaro)
Kai! Shege banza (Yaro)
I go love you ahn
Love you (Yaro)

Verse 2 (Di’ja)
This soyayya is sweet o
E dey sweet me well welli o
Woi woi woi woi yo
Duya abeg no lef o
This love is crazy
Even i cant deny it
Don’t understand how i feel
But I like it

Something like Anini
You dey thief my heart baby
Something like your shadow
I go dey gum your body
Something like like like
Eveywhere you go
I go follow you my baby
Follow follow you my baby

Bridge (Di’ja)

All I need is your love
Your love is all I need
Yes! No one can compare
To how you make me feel
I place no one above
Oya show me you love me
Show me you love me baby

Chorus (x2)
You thief my heart o (Yaro)
Bust my brain ni (Yaro)
Smooth criminal (Yaro)
I just dey love you (Yaro)
I no dey paro (Yaro)
Kai! Shege banza (Yaro)
I go love you ahn
Love you (Yaro)

Lyrics Outro (x2)
Tinini tanana
Biko biko n’golo
Am I Rihanna?
Baby na sokoto
Me I’m wash wash
Me I’m, Me I’m
Wash wash wash

(x2)
Baby na sokoto
Tinini tanana
Biko biko n’golo
Am I Rihanna na?
Wash wash wash

No comments:

Post a Comment