Thursday 11 September 2014

Lyrics: Window by Monica Ogah

 Lyrics of Window by Monica Ogah

Verse 1
When i look through my window
Wetin i see dey just dey blow my brain
E dey make me dey go insane
I no fit to shout i no fit just explain
Aii Eh swagger on point
Abi na you wey God dey don appoint
The way u dey carry your shoulder high
E dey make me to holla chai
Aii!! Are you that somebody
Wey i go carry go see daddy
Telling me say together we go drink garri
You sure say we go fit to marry and make family

Chorus

Your effizzy dey make me dey wonder eh
I dey wonder
Your effizzy dey make me to ponder eh
I dey ponder
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know


Verse 2
Na that guy wey dey make me dey wan to dey kolo
That six pack guy wey dey make me dey wan to jump window
I don jump casala
See dem girls
Dem ah go fighting
Ah! Dem ah go hunting
All ah dem, dem ah go wantingAii!! Are you that somebody
Wey i go carry go see daddy
Telling me say together we go drink garri
You sure say we go fit to marry and make family

Chorus
Your effizzy dey make me dey wonder eh
I dey wonder
Your effizzy dey make me to ponder eh
I dey ponder
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know

Bridge
If na you be the one wey go
Wey go lighten up my life
If na you be the one wey go
Wey go make me your wife
If na you be the one wey go
Wey go make my heart dey go ragga ray eh eh
If na you be the one wey go
Wey go be with me sotay sotay sotayAii!! Are you that somebody
Wey i go carry go see daddy
Telling me say together we go drink garri
You sure say we go fit to marry and make family

Chorus
Your effizzy dey make me dey wonder eh
I dey wonder
Your effizzy dey make me to ponder eh
I dey ponder
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know
If na you be the one for me
I no know

                                                     Nigerian Lyrics

No comments:

Post a Comment