Wednesday 26 November 2014

Lyrics of Give Am by INK Edwards

[Intro]
*laughs
Yhyh
beat by galactic
Oh
Ahann
Ahanahnn eh
Ahannnn ahhh
Show them

[Chorus(2ce)]
If na money she want I give am
If na balling she want I give am
Anytime she call I give am
Me i no dey dull I give am
Eh eh
I know she need am
if na she want I give am
if she bring her friend i give am
And I know say she no go leave am
Eh eh
[Verse 1]
Oya, Fiyen le
And you know say na me be the baale
Oya tell em to come see the baddest
And this one wey I sing na the latest
The latest
Wait first
You know we spend the money and say less
And the girl dem dey form say dem no send
And you know say the girl jst dey pretend, just dey .pretend

[Pre-Chorus]
Me I know
You dey feel am on a low
But you wan dey form baddo
Ah iwo ba wo
Ko ma lo tan mi wa
Bi ti funke Aii damola
Ko ma lo tan mi wa
Say you don dey go too far ahhheh

[Chorus 2ce]
If na money she want I give am
If na balling she want I give am
Anytime she call I give am
Me i no dey dull I give am
Eh eh
I know she need am
if na she want I give am
if she bring her friend i give am
And I know say she no go leave am
Eh eh Add or View Explanation [Show/Hide]
Verse 2
Fun mi make I say
Me I like your way
Abi shey you go stay
Or you want to go away
(2ce) Add or View Explanation [Show/Hide]
Pre-Chorus
Me I know
You dey feel am on a low
But you wan dey form baddo
Ah iwo ba wo
Ko ma lo tan mi wa
Bi ti funke Aii damola
Ko ma lo tan mi wa
Say you don dey go too far ahhheh Add or View Explanation [Show/Hide]
Bridge
Tell her say
Collect, Correct
Shey na money you want oya forget
Collect, correct
The thing plenty for inside the wallet
(2ce) Add or View Explanation [Show/Hide]

[Chorus(2ce)
If na money she want I give am
If na balling she want I give am
Anytime she call I give am
Me i no dey dull I give am
Eh eh
I know she need am
if na she want I give am
if she bring her friend i give am
And I know say she no go leave am
Eh eh

No comments:

Post a Comment